Header Ads Widget

Music + Video: Joeboy – Baby


Fresh From Our Hub, We Present To You JoeBoy As He Hits Us With An Inducing Love Joint Titled “Baby”.
Read Lyrics “JoeBoy – Baby” Below:-
What I Fit Do To Get Your Love
Girl I Don Give You All I Got But It’s Not Enough For You
Shey U Fire Me Catapult Of Love
Na Why Be Say I No Fit Get Enough Of You
Wetin Be That
Nothing I Can’t Do
For Ma Baby
Ma Bebe
Anytime Wey You Need Me Come Through
Mo Ma Sare
Ma Sare, Wole
Wetin Be That
Nothing I Can’t Do For Ma Bebe
Ma Bebe
Ma Shawty Oreke
Ma Bebe Ma Bebe Eh
Baby Shey You Dey For Me
As I Dey For You
Baby Shey You Dey For Me
As I Dey For You
ENJOY!!!
DOWNLOAD VIDEO

Post a Comment

0 Comments